From Africa 2 U

Nneka

274 exibições

Letra da Música


Ouvir música com robot

Plenty wahala, plenty dey gpeme
For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele
See no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh,
Say u be ogpe
Make I tell my story oh
Make I tell you my story oh

Chorus
Africa, Nigeria from Warri to Abuja, Lagos States, Niger Delta
Oh my Africa you are so beautiful

Some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko
We dey call oghene, we dey call chineke
Wetin go save us from d pain wen we dey go through,
Africa no one else go save you but u, it is time to arise,
Take away your pride
It is time to arise yes

Chorus

Bridge
We are living in a world, self centred,
Making our own hell fire, all by ourselves
And then we start with eye service, to make one notice us
Can't we see, the way we lie to ourselves

Africa, Africa, Africa, Africa…
Come with me, arise, arise

Se você conhece o(s) compositor(es) dessa música colabore com nossa comunidade eviando as informações agora mesmo!

Envie mais letras de Nneka

 

Assista o vídeo de From Africa 2 U

 

Ouça músicas de Nneka

Imagem de Nneka

Baixar Músicas Nneka (iTunes)


    Siga nosso Instagram!

    4.3 de 5 estrelas

    Música - From Africa 2 U

    Equipe Baixar.mus.br - 16/07/2022

    From Africa 2 U Música de Nneka.

    Se você encontrou alguma informação errada, por favor fale agora mesmo com a gente!